Can anyone please translate this for me? Thanks in advance


First of August na the date o
Na so me and ma friends
sit down we relate o
say make we gather people come jubilate o
cos na my success i dey try celebrate o
you see

you cant afford to come late
cos my gate go dey close like eight o
and if you come so quick
girls dem yapa you can start to relate o
and if you wan to chocolate o
holy and drink already don circulate o
but if you feel intoxicate o
sit down in a place and start to dey meditate meanwhile

nobody fighting in this place o
cos if you do you go enter police case o
all my guys don shack i can start to dictate
if you love yourself, give yourself brainy straight o

holy go dey flow like fire
shayo go dey flow like water
anything you want make una order
cos i gat everything to make u surrender

U no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo
U no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo


This party no be joke o
All the place just dey full of smoke o
all the boys wey dey down don dey toast o
even all the girl don eyeballs don compose o

Bend your waist and take it slow o
dance to the beat as bigiano dey flow
this na my time make i spend my dough
even if i like i go smoke igbo o
u never hear this on your radio

mtvbase go love to play all of my video
alaba go sell i go carry all my money go
ghana must go meje must full of owo

University dem dey shout bigiano
Polytechnics don dey hala bigiano
London people don dey find bigiano
Ameriacan , jamaica lo

holy go dey flow like fire
shayo go dey flow like water
anything you want make una order
cos i gat everything to make u surrender

U no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo


This party no be joke o
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself
Wound ya, kill ya by yourself


U no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo