music lyrics
 
Lyrics in Spanish
Lyrics in German
Lyrics in Portugal
Lyrics in French
Lyrics in Italian
    Google Custom Search
 
artists
ARTIST ARCHIVE: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z 0-9 OST
 
   Lyrics Menu
Lyrics Search
Lyrics Identify
Lyrics Request
Lyrics Translation
 


Tongolo info
Artist: D-Banj
Album: No Long Thing
Song: Tongolo
Translated title:
 Tongolo letra
 Tongolo songtext
 Tongolo lyrique
 Tongolo testo
 Tongolo referencias
 
 
 
D-Banj lyrics / No Long Thing lyrics / Tongolo lyrics   

Tongolo lyrics


Download D-Banj - Tongolo music


Send "Tongolo" Ringtone to your Cell Phone

Me I be D'banj, me jamo friends dey call me skibanj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wetin dey make dem dey follow me
And the girls in club dey take them tops off for me
Even the guys dey for me, make I tell them the secret of my melody

Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

Don jazzy
D'banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

As I dey waka on the road
I see one baby o
I nail her no be small
Why because she fine no be small
And her front no be small and her backside no be small
I yan her the truth and I yan the fact and her yan her no be small
She no won gree my own o
Until I yan her the koko

Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko

Don jazzy
D'banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D'banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand

Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo

Rap
Listen listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Seri kini mi,o ma gbe e lifted
Seri hips e ma file shifted
Oju e ma file tinted
Boyfriend e gon o wa evicted
Ko mo pe D'banj is addicted
Te ba sope no,maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile,don't get it twisted

Chorus till fade
translate lyrics


Our forum visitors need help
Translate lyrics: Translation forum
Lyrics request: Lee Williams Lyrics - MAMALADY462
Lyrics request: i need lyrics and translation please:) - manosha
Identify it: Another song I can't identify - canasia_us
Identify it: Song Identity - canasia_us
Identify it: Dance Song: Need the language! (maybe Macedonian or some sort of Spanish dialect) - pianoman74
Identify it: Song help!! - melissa46
Lyrics request: olgun şimşek-otur baştan yaz beni - princess1996
Lyrics request: Sofia Rotaru lyrics - Werner Holz
Lyrics translation: Portuguese song: Kaoma - Bantu - shhora
Lyrics request: Sacha Distel's "Voilá ma Soeur" @ 1962 - quincymd


All lyrics from No Long Thing
D-Banj — Tongolo lyrics
D-Banj — Mobolowowon lyrics


See also
Lyrics & Video
Lyrics
Song Lyrics
NoMoreLyrics


all artists starting with "D" letter: D Da Da Da Dd De De De Di Di Dj Do Do Dr

search lyrics:     Google Custom Search